Electricity providers we hail wunna ooh

This na good times for us ooh and only God naim know wetin happen to electricity providers for Oleh. We observe say the rate wen dem take de...

This na good times for us ooh and only God naim know wetin happen to electricity providers for Oleh. We observe say the rate wen dem take dey give us light don enter another level as we no come know whether dem still dey ration am.Anyhow sha, we felt we should commend them for this improved service delivery hoping it continues in this manner in the future.

Related

recent gist 65896046781872074

Post a Comment

  1. Now you can save your money, time and effort on electricity deal search online with ServiceDealz – your one stop shop for best electricity plans in waco.

    ReplyDelete

emo-but-icon

Follow Us

Hot in week

Comments

Recent

Text Widget

Connect Us

item